ONE WAY Lyrics – Roozy feat. Jaido P
Singer: Roozy feat. Jaido P
Title: ONE WAY
I don′t know I don’t know
But I gat to make am for this life
I get plenty at home
Plenty Dey the street Dey try survive
As I Dey ride Dey go
Baba take the wheel and just Dey Drive
E no easy at all o but for this life gat To strive
Demma act like dem happy yeh
Some ah fi lie dem care about me
I dey do like i no sabi
Steady chasing cheddar no dey whine Me
Dey wan find how i dey function
Dey wan follow me to my junction
But issa Real situation
Everybody cannot feel your pain
Omo this life na one way oh
Shey you go flex or you go to church Osunday oh
No be to carry motor follow dey for One lane oh
My brother
Omo this life na one way oh
Omo na one way oh
One way
Ti o ba ti si gas
Show dem say you get stove
T′ aye ba ka e mo corner
Show dem say you get scope
To ba ni pe o ti tan
Show dem say you get hope
Put on your best clothes
Stand on your ten toes get glory
Odi dandan if i get story
In love pelu hustle mi na hin i send Roses lol
Ojukoro e no get emoji
Mo fun won ni bars cause Roozy get Melody
Lo bi babalawo wetin i don sacrifice
Everybody fe je oju mi like its one Partyrice
Journey of a thousand miles
f#ck You and your traffic lights
Stop acting nice
O fun mi jollof ti o ni maggi spice . No
Won fe ki star di beggar
Won fe stop mi peddar
Won fe wa rob mi cheddar
Kilode ti wo sise na
I no enough pretender
Been through a lot mi bredda
And i for like reset am
If i look at how e be for the street
Omo your matter no concern me
Me ah fi take a deep reason inna me Head
But still your matter still concern me
Say straight from Alaba
Dem dey jam am to Asaba
Say for my matter everybody start to Gather
Dey start to gather kuz they know i’m Awinner
Say all the girls dem dey whine Katakata
Omo this life na one way oh
Shey you go flex or you go to church Osunday oh
No be to carry motor follow dey for One lane oh
My brother
Omo this life na one way oh
Omo na one way oh
One way
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Scoldex - CH
Sirenia - Winter Land
Lyrics Roozy feat. Jaido P – ONE WAY
Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases