You get? Lyrics – Rudy
Singer: Rudy
Title: You get?
If you get Or you no get
One day you must To get
You understand
You no understand
One day you go understand
If you get Or you no get
One day you must To get
You understand
You no understand
One day you go understand
I they hot they come
I they burn they come
Now can’t you see the fire in my eyes going blaza blaza blaza
I they hot they come
I they burn they come
Now can’t you see the fire in my eyes going blaza blaza blaza blaza
Mo gbono feli feli
Am a mad man
Kano Novеmber 6th
Dem born am
Say na dreams I go chasе
Call me mad man
My father Say
Be a politician
And become
A Bigger bigger mad man
They house or senate
Make una dey Stone chair
I object objection over ruled
Bigger bigger mad man
I say nooooo
Na my dream Sure pass
Through music
I would Live forever
A legacy They can not
Put asunder
Na who say
We no go make am
On God
Them no born the maga
Keep dreaming and pushing
Dem no fit stop us
If I hear osafyawitchy
When you no be Jesus
I go turn my bloody tears
To diamonds
Make my mama proud
Make she dey pompous
If you get Or you no get
One day you must To get
You understand
You no understand
One day you go understand
If you get
Or you no get
One day you must
To get
You understand
You no understand
One day you go understand
I they hot they come
I they burn they come
Now can’t you see the fire in my eyes going blaza blaza blaza
I they hot they come
I they burn they come
Now can’t you see the fire in my eyes going blaza blaza blaza blaza
Gbas gbos gbos
Give dem give dem give dem give dem
Gbas gbos gbos
Give dem give dem give dem give dem
Gbas gbos gbos
Give dem give dem give dem give dem
Gbas gbos gbos
Dreams are meant to be pursued
Don’t sleep on yours
Son of 007
You wey no believe
You go soon believe
Gbas gbos gbos
Give dem give dem give dem give dem
Gbas gbos gbos
Give dem give dem give dem give dem
Gbas gbos gbos
Give dem give dem give dem give dem
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net
You can purchase their music thru![]()
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
idolusion!! - make believe! dream again!
ghoulshorizon - mission to mars
Lyrics Rudy – You get?
Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru![]()
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases