Lyrics Runtown – Alhaji

Alhaji Lyrics – Runtown

Singer: Runtown
Title: Alhaji

It’s kezzyklef productions
Illigati
Everything soft
Alhaji

Na wetin your girlfriend dey call me
Olowo
This kind of life i use to imagine
Ehn ehn oh no

Tell dem is a balling is a habit
You can hate me
As long as you need me down you hate me
Baby girl you bad oh

Say the way you whine oh
Girl na whine whine
Say you be like magic oh oh
Killie me

Ohema gimme shito make I chop oh
Killie me
And baby girl na the way the thing go take oh
Killie me

See am counting my money so I can’t hear you
Iwatago wa drink the champagne like i do
Toss money all around cuddlе in my boo
I didn’t understand how I feel about you

We ball with the busеs blase around town
Party non stop ever since we touch town
Party don stop we tops in all chart
Flex with the row we murders a new strat

My dress concealing
Aswadipka killing
Asamanono wesekwa with boss illi
Asamanono I put the money by the millie

Asabiidkpemana am a oh billie
Alhaji
Na wetin your girlfriend dey call me
Olowo

This kind of life I use to imagine
Ehn ehn oh no
Tell dem is a balling is a habit
You can hate me

As long as you need me down you hate me
Baby girl you bad oh
Say the way you whine oh
Girl na whine whine

Say you be like magic oh oh
Killie me
Ohema gimme shito make I chop oh
Killie me

And baby girl na the way the thing go take oh
Killie me
See am counting my money so I can’t hear you
Ehn iwatago illisharpo illighati illiramo one man have her

And the chicks say with dey amuse them
And the way we dey ball dey offend them
E dey stress dem
E dey pain dem

Today boys geting cake we dey thrash dem
Dress code silly
Aswadipka killing
Asamanono wesekwa with boss illi

Ah everything Soft
She be meat pie everything soft
Lots of baller ain’t need your love
Alhaji

Na wetin your girlfriend dey call me
Olowo
This kind of life I use to imagine
Ehn ehn oh no

Tell dem is a balling is a habit
You can hate me
As long as you need me down you hate me
Baby girl you bad oh

Say the way you whine oh
Girl na whine whine
Say you be like magic oh oh
Killie me

Ohema gimme shito make I chop oh
Killie me
And baby girl na the way the thing go take oh
Killie me

See am counting my money so I can’t hear you
It’s kezzyklef productions
Illighati illighati illighati one man army
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Doubledrive - Hell
Gav & Yaboi Nilo - Seven Seas

Lyrics Runtown – Alhaji

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases