Lyrics Seyi Vibez – Trumpet

Trumpet Lyrics – Seyi Vibez

Singer: Seyi Vibez
Title: Trumpet

I go vibe till thy kingdom come
Eje, kilon soh? won ni “mon bo”
Jamming my song for every t-junction (jamming my song for every t-junction)
Tinba de london, mio ni coward, god

I go buy you anything t’owo ba de
Owo de ti de, mother, what should i say?
Show me your love, no dey show ogbanje
I don feel highray, kini ma shey?

One man tell me say, “kin ma ke”
Better days, i no follow you race
When you come to my place, reciprocate
Girl, i dey for crazy place, be on the face

I′m that same boy dem underrate
Now, check the force, i don come back again
My kind song na for under age
Even people wey old dey sh’alaye

I came, i saw and i conquer, yeah
Eni mo way ah, lo mo way
Ten ten, double counter, ayy
Corner boys, jay z lamba, ayy

Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L’owo sinu chapter a

Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L′owo sinu chapter a

I′m on duty, energy boosting
Never loosing, i’m still chasing
Ever happy, ever blazing
Romeo, julie, shama ju′di

Ki land cruising, rolls cruising
Money cooling
Hey bandit, no intruding
Ko gbe fun mi, emi r’owo, emi r′ola

Daramola, ‘dunni, see as you dey do me
On a hundred, i′m mogaji
Burundi, oshosondi
Chiebere, kilo ko yi? kilo gbe yi?

K’oma si nkan t’ofe shee, t′oma dun mi
I know you′re not my paddie
Lagbaja, show me your 30, fendi
Morikaz, morikaz

Mio ni r’ogun asaasi
Don baba, don jazzy
Even if dem gather, they no fit jazz me, mm-mm
I′m that same boy dem underrate

Now, check the force, i don come back again
My kind song na for under age
Even people wey old dey sh’alaye
I came, i saw and i conquer, yeah

Eni mo way ah, lo mo way
Ten ten, double counter, ayy
Corner boys, jay z lamba, ayy
Blow me trumpet, paran, ayy

Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L′owo sinu chapter a
Blow me trumpet, paran, ayy

Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L’owo sinu chapter a
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Seyi Vibez - LOML
Baby E The Prince - Healing

Lyrics Seyi Vibez – Trumpet

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

https://www.youtube.com/watch?v=l-RJBP_Zrv4&pp=ygUSU2V5aSBWaWJleiBUcnVtcGV0