Attencion Lyrics – Singah
Singer: Singah
Title: Attencion
Uh oh, uh oh, uh oh…
《Sing》
Comment tu t’ appelles bebe
I just wan know your name uhn, baby je t’aime
Elo lo ma je baby?
Tell me wetin I go do because I need you more
Mon bebe, come hold my hand
Na where you dey dey na there I go dey
You’re my chérie, Choco, coco
You’re my chérie, Coco, coco
Lemme sing
Charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo
Charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo
Charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo
Charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo
Yeah, yeah
Some other guys them wan touch you
But you no give them face
You no give them no attention ( No attention )
And anytime wey I dey with you
You dey give me peace of mind, you no put me under pressure
When Monday no day you go dey
When yawa dey you no go run away
Baby no go use me play
I give you loving every night and day
Wo, wo
Obi Chikolobi Obi, ay
Ada say she go dey for me, eh
Sey she go give me all the loving
She no go do me koni koni
Mon bebe, come hold my hand
Na where you dey dey na there I go dey
You’re my chérie, Choco, coco
You’re my chérie, Coco, coco, yeah
Baby please
Charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo
Charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo
Charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo
Oh, oh
Charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo
Mon bebe, come hold my hand ( Hold my hand )
Na where you dey dey na there I go dey
You’re my chérie, Choco, coco
You’re my chérie, Choco, coco
You’re my chérie, Choco, coco
You’re my chérie, Coco, coco
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
150 Wiz - Everything Dead
Blip - Big Dumb
Lyrics Singah – Attencion
Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases