Lyrics Spicy Tee – Fake Friends

Fake Friends Lyrics – Spicy Tee

Singer: Spicy Tee
Title: Fake Friends

Call me Spicy
I go reason you if you Dey reason me
Life na give and take o, na fifty fifty
Enemies yapa, na God dey save person

Make person no go put hand for wetin go kill person
Oh no
What I don’t know
No go kill me o

Oluwa shanu mi o
Oh no
What I don’t know
No go kill me o

Oluwa shanu mi o
Life na jejeje, you gats to cool your temper
Everyday I Dey pray to God o make he send my helper
As I dey pray for me, pray for me

I go Dey pray for you, pray for you
As e Dey soft for me, soft for me
Make e Dey soft for you too
But some people dey

Wey no want make you Dey see the grace
They just want make you Dey suffer suffer
But you Dey call them your friend and brother
But some people dey

Wey no want make you Dey see the grace
They just want make you Dey suffer suffer
But you Dey call them your friend and brother
Oh no

What I don’t know
No go kill me o
Oluwa shanu mi o
Oh no

What I don’t know
No go kill me o
Oluwa shanu mi o
I go reason you if you Dey reason me

Life na give and take o, na fifty fifty
Enemies yapa, na God dey save person
Make person no go put hand for wetin go kill person
For your front dey go call u friend oh

For your back dey call u smello
Oluwa help us unmask all the snake wey we Dey keep
Oluwa answer my prayer
I no want any betrayal

Oh Lord save me from fake friends wey go fit come to kill
Oh no
What I don’t know
No go kill me o

Oluwa shanu mi o
Oh no
What I don’t know
No go kill me o

Oluwa shanu mi o
Oh no
What I don’t know
No go kill me o

Oluwa shanu mi o
Oh no
What I don’t know
No go kill me o

Oluwa shanu mi o
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Doja Cat - Hangoverz
EDS - Young and Free

Lyrics Spicy Tee – Fake Friends

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases