Lyrics STN WORLDWIDE – Commando

Commando Lyrics – STN WORLDWIDE

Singer: STN WORLDWIDE
Title: Commando

Make i tell wetin sup my brother
I be n#gg# wey want to murder
I get drip wey dey want there father
Dey test me na there own palava

On the beat man i dey cause wahala
On the street another wahala
Them be monkey wey dey chop banana
Them be monkey wey dey chop banana

I’m the D33n I’m the one they wanna be
Them dey sleep we dey pop Hennessey
I’ve got goonz in memphis Tennessee
I’ve got goonz in memphis Tennessee

Benson Boone “In The Stars” Official Lyrics & Meaning | Verified
Ayoyoyo they don’t know they can’t test the commando
They think that dey know how the think dey go
They think that dey know how the think dey go

Trouble dey sleep yanga dey wake am
Enemies dem pray say we no make am
Dey come try me walahi we go deck am
Normally sef dem no even fit check am(check am)

Bend them n#gg#s david beckham
Le won lere from ijebu to peckham
Mo ma ba won sare and na them go regret am
You doubt me you go like to confirm am

Ayoyoyo they don’t know they can’t test the commando
They think that they know how the think dey go
They think that they know how the think dey go
Omo mehn me i sit down for club one time

I tell them make them supply kele no time
Baby all I need is just a little time
With a girl wey her pretty bad booty so fine
I go commit if your booty na crime

I no go relent cos I’m in my prime
Put the handcuffs on let me serve my time
Ayoyoyo they don’t know they can’t test the commando
They think that dey know how the think dey go

They think that dey know how the think dey go
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Brenton Wood - Where Were You
Milano The Don & Daryl Di-Kar - Unforgivable

Lyrics STN WORLDWIDE – Commando

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases