Lyrics Terra Boy – Oluwa layomi

Oluwa layomi Lyrics – Terra Boy

Singer: Terra Boy
Title: Oluwa layomi

Yea yea oh
Incase you don’t know yea
But you already know
It’s your boy

I’m a bad boy from the south south
Anytime i pull up to shows nobody send me
I try to link up with them….
They just dey snub me

I said to them….
Still nah them go find me….
One of my boy said me i no get rhymes
I tell am boy come there make we chop the rice

See i no get bouncers but i just dey bounce
All my hope dey on god one day me go blow
Me i need dey flow
Me i no be van

But i still dey tow
I just want to grow
I no wan go low
But i wan to glow

Makе all my n#gg#s see say the boy don dey blow
Oluwa layomi ehh
Oluwa layomi ehh
Oluwa oluwa

Oluwa layomi ooh
Oluwa jowo funmi lowo
Oluwa layomi ehh
Oluwa layomi ehh

Oluwa oluwa
Oluwa layomi ooh
Oluwa jowo funmi lowo
Where dem dey for the street ooh

When dey sapa don dey catch
Swears e choke ooh
All my n#gg#s don dey japa no be joke ooo
Oluwa jowo make you lift me from the dust ehhh

Oluwa layomi ehh
Everybody now dey wan to jo’ funmi ooh
If you gum body i go gbe body ehh
With e nobody ohh

I go spray money yea yea
Dem stand for my matter like a plane wey dey crash
No loose guard my vibes cause i no wan to clash
No need am for cheque come and gimme my cash

Father pour me blessings make i follow dey large
See as i don dey big like a backer wey dem lash
Why dey police men dem no dey put on their batch
No let make i be like clothes wey dem dash

Make my matter cast
Come and gimme cash
Father come and gimme cash
If you wish me bad

Lord dey wish me good
If you wish me good
Then i wish you good
Anywhere i go

I go be dey head i’ll never be the tail ooh
Oluwa layomi ehh
Oluwa layomi ehh
Oluwa oluwa

Oluwa layomi ooh
Oluwa jowo funmi lowo
Oluwa layomi ehh
Oluwa layomi ehh

Oluwa oluwa
Oluwa layomi ooh
Oluwa jowo funmi lowo
I’m a bad boy from the south ooh

When i pull up to shows nobody send me
I go down on my knees
I gbadura to god
Oluwa make my music pay me

As i just dey hustle…
Make my hustle pay..
Anything i do make them just dey hear me
One day when them see me for tv ehh

I know say many go dey call me
Oh no no no no
Oh yea yea yea yea
It’s your boy

Incase you don’t know ehh oohh……..
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
SoFaygo - Rude boy
wonder - Sno [Yun Head Extended Cut]

Lyrics Terra Boy – Oluwa layomi

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases