Lyrics Timaya – Mind over Matter

Mind over Matter Lyrics – Timaya

Singer: Timaya
Title: Mind over Matter

I’m D’banj eh eh
Mind over matter over matter
Mind over matter Young Dee
Me I mind over matter oshey oshey

Mind over matter fi le
Them too dey show show
Any time wey dey come dem go dey show go dey show
Dem say we no go blow blow

But I don blow my guy I don go I don go
I’M not here to harm you
Every time I come me I say bonjour
Hey my brother man no dey owe you

Any time when I come I no disturb you fi le
I’m on the street just to hustle fill my daughter
So tell me what is the matter
Say every time dem go dey bagger

So baby girl pull off your pata
Them dey vex them dey think say we dey flex
Why you go dey vex
Any time wey them see say I dey flex

I got my mind on my money and my money on my mind
I got my money and my money on my mind
I got my mind on my money and my money on my mind
I got my money and my money on my mind

Mind over matter
I only mind over matter
Mind over matter
I only mind over the things that matter

Money in the bank
Ferrari in the garage garage
Champagne in the glass
Everything cool and nice

Fly first class
Chilling with ma people in the oil and gas
Already build a mansion for my mother
Why dem dey vex

Anytime dem see say we dey flex
I got my mind on my money and my money on my mind
Money on my mind
I got my mind on my money and my money on my mind

I got my money and my money on my mind
Mind over matter Banga lee
Regulate this
Open sesame

Mind divided by matter
Which would you choose
Eja nla straight from the ocean
Giving you gboom slow motion

Koko ito love portion
Koko master mind over matter
Don’t get it twisted it’s a new chapter
Formula one you know I’m making money faster

Ti nba ti de beats fire scatter
Wa n bi
You know I got it and I’m so legit
You won’t regret it

Don’t you feel it sex appealing o o
Omo ele wa n bi
You know I got it and I’m so legit
You won’t regret it

Don’t you feel it sex appealing o o
Mind on my money and my money on my mind
Money on my money on my mind
I got my mind on my money and my money on my mind

Money on my mind
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Macklemore - Irish Celebration
Flo Rida - Troublemaker

Lyrics Timaya – Mind over Matter

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases