Lyrics Tusleem – Give Me Love

Give Me Love Lyrics – Tusleem

Singer: Tusleem
Title: Give Me Love

Yabayaba
Verse 1
Take a seat chill make I gist you
Better still serve yourself make I feast you

Me i like the things that you do to me
You still here with me but I miss you
It′s so naturally, so naturally
Mi o force é rara o, ma kan ra o

No dey gimme hard time, u no be voltron
Cute fine girl with the dimple
Shawty so fresh, see am simple
No dey gimme hard time, u no be voltron

Try stay calm make we focus
I no dey comot if u no come
Omo gbé kinni yi wa o, emi lo kan
Tori mo foh fun e, mo foh fun e

Tin ba lowo, mo ma na fún é
Bad as é bad mo ma so fún é
To ba je gbese le, mo ma san fún e
Chorus

Gimme love
Gimme love wey sweet pass palm wine
Gimme love
Come gimme love wey dey sweet my heart

Is it really hard for you to do
Cos if it’s really go′on be me and you
I’ll be riding till the end of time
Just me and you baby

Ah ya ya
Ah ya ya ya ya ya
Just me and you baby, babyyyyyy
I’ll be riding till the end of time baby

Verse 2
Okay, bad man like me for you I stay humble
You and i, in a bad combo
I swear I no go fumble

Anybody come close, walai wan ma tumble
I go kuchie kuchie, you go kuchie kuchie
For you I stay gallant mitsubishi
You na city girl, dem a bushy bushy

Ur love comes with the sauce, sushy sushy
No dey gimme hard time, u no be Voltron
Try stay calm make we focus
I no dey comot if u no come

Omo Gbé kini yi wa o, emi lo kan
Tori mo foh fun e, mo foh fun e
Tin ba lowo, mo ma na fún é
Bad as é bad mo ma so fún é

To ba je gbese le, mo ma san fún e
Chorus
Gimme love
Gimme love wey sweet pass palm wine

Gimme love
Come gimme love wey dey sweet my heart
Is it really hard for you to do
Cos if it′s really go′on be me and you

I’ll be riding till the end of time
Just me and you baby
Ah ya ya
Ah ya ya ya ya ya

Just me and you baby, babyyyyyy
I′ll be riding till the end of time baby
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Pamelo - Back At You
Center of the Universe - WAP

Lyrics Tusleem – Give Me Love

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases