Broken Lyrics – Uzzy Krayn
Singer: Uzzy Krayn
Title: Broken
Girly shey u promise
Days back geh shey u promised
Promised u go dey by me
Geh u swear u go dey my side
Now u feelings don be faded
Can’t imagine after all we are broken
Geh ur words were assurance
To my life geh i wished u had u constant. geh!!!!!
Brigde……………..
Geh u brought all the pains
I say wetin u gain?
Love is insane!
Am losing my sense!
U brought all the stain!
I cannot sustain!
The pains that u gave
Now am losing my sense!
………………chorus………………
Sorry 4 the pains tat i caused on u
Everything tat i did was the best 4 u
Geh i crossed all my friends jst to stay wiff u
I gave u the best buh u f#cked wiff me!
………………..hook………………….
Now am stuck in the game!
Love turning to blamе!
And i can’t put the flame!
Bby don’t call u my name!
Verse 2
Girly i am worth morе a playboi
Buh this matter gat me silly like a toyboi
Geh u played wiff my heart lika play ground
Uhnnn i gave u my heart buh u played on
Many girls don dey slay 4 my timeline
I dey shut dem just for the storyline
Girl i gave all i gat for the best life
Buh u betrayed my trust what a badlife
Now am stuck in the game
I say f#ck all ur pride
I no do again
Dis ur luv wey dey pain
Shodi nofin we gain
U brought all the pains
U did all the wrongs
Buh i took all the blame
Back 2 chorus
Outtro
Wah am i suppose todo?
How am i suppose to feel?
I know i hurt wiff my words
Buh u did wiff ur actions!
Round and round chasing ur love
I crossed my frnds just for u
I did the best just for u
Buh u know wah we donegirly shey u promise
Days back geh shey u promised
Promised u go dey by me
Geh u swear u go dey my side
Now u feelings don be faded
Can’t imagine after all we are broken
Geh ur words were assurance
To my life geh i wished u had u constant. geh!!!!!
Brigde……………..
Geh u brought all the pains
I say wetin u gain?
Love is insane!
Am losing my sense!
U brought all the stain!
I cannot sustain!
The pains that u gave
Now am losing my sense!
………………chorus………………
Sorry 4 the pains tat i caused on u
Everything tat i did was the best 4 u
Geh i crossed all my friends jst to stay wiff u
I gave u the best buh u f#cked wiff me!
………………..hook………………….
Now am stuck in the game!
Love turning to blame!
And i can’t put the flame!
Bby don’t call u my name!
Verse 2
Girly i am worth more a playboi
Buh this matter gat me silly like a toyboi
Geh u played wiff my heart lika play ground
Uhnnn i gave u my heart buh u played on
Many girls don dey slay 4 my timeline
I dey shut dem just for the storyline
Girl i gave all i gat for the best life
Buh u betrayed my trust what a badlife
Now am stuck in the game
I say f#ck all ur pride
I no do again
Dis ur luv wey dey pain
Shodi nofin we gain
U brought all the pains
U did all the wrongs
Buh i took all the blame
Back 2 chorus
Outtro
Wah am i suppose todo?
How am i suppose to feel?
I know i hurt wiff my words
Buh u did wiff ur actions!
Round and round chasing ur love
I crossed my frnds just for u
I did the best just for u
Buh u know wah we done
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Otis J - That Time Again
Dominic Sen - Bad Seed
Lyrics Uzzy Krayn – Broken
Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases