Lyrics Xema_prod_voloco – Omo

Omo Lyrics – Xema_prod_voloco

Singer: Xema_prod_voloco
Title: Omo

Xema
Omo
I don too suffer men
(Omo omo omo)

Omo. (Omo omo omo)
Sress!!
(Yea)
Street hustling!!

(Omo omo omo)
(Omo omo omo)
(Omo omo)
(Omo omo omo)

(Omo)
I don too suffer men
Jah feel ma pain
(Omo omo omo)

Omo. (Omo omo omo)
(Omo omo omo)
(Omo omo omo)
Yea

(Hmmm)
(Omo)
Omo I don too grind
Paper chasing

247 I dey grind
Baba na money dey na mind
Wetin remain for me na to cry
Oh Lord please πŸ™πŸ™

Look at me now
Na small thing may I carry gun
I don too suffer
Omo this boy not fit to run

Cos when the music sef don too blow
Me I don too dey yarn
Ma head don do like aj kpaka
Omo. Na me no fit to like

Like akpaka bitters now
247 these nigxx don dey wait for me
Make I go come back for the town
With the geez

With the mansion
With the money wey I dΠ΅y find
So f#ckin what they think
I want this money doublised

Musical lifС’s what a seek
Boh a see none
Omo
Jah feel ma pain

Make you bless your son
Omo
This life
I don too suffer men

This life
Omo
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Peter Himmelman - Does It Matter
The Tear Garden - Lonesome Tonight

Lyrics Xema_prod_voloco – Omo

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music πŸ™‚

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

https://www.youtube.com/watch?v=suajgSp6PJY