Star Ways Lyrics – Yungprince Omoseefreshboy
Singer: Yungprince Omoseefreshboy
Title: Star Ways
Kingidenz… Omo See fresh hah!
Verse 1
My way na star way, now I get paid
I no dey rush the music be like hot cake
So I gotta let it chill in my glass cup
Not like a fruit juice but a samaritan
Others drop dry flows like its harmattan
I mean like summer time, or whatever time you wanna come around me you gotta have value
That’s why I’m getting bigger, Tycoon
I told you before and I’m telling you now
Yungprince shey you know say I still get my crown eh
Olofofo free me make I roll
From J town to L.A yeah, from L.A to S.A yeah!
Omo na Star ways, Omo na Star ways
Always, Always eh
Omo na Starway, Omo na Starways oh oh oh oh
Always, Always
Verse 2
Them been think say na Bluff when I tell them say nobody badder than
Like pikin dey play with rubber band
But if e fire you go understand eh eh eh eh
And its Vibes on Vibes on Vibes omo see I no go tire now
E don tey wey I dey Organise, but e be now wey some dey realize eh eh…eh
My vibe so clean and I’m still Hundred
All the girls them wan follow me come bed oh oh
From Naija to S.A na me make them manya oh…..oh oh oh eh!
Boy on check! See my flows everything on Check! Eh
I told you before and I’m telling you now
Yungprince shey you know say I still get my crown eh
Olofofo free me make I roll
From J town to L.A yeah, from L.A to S.A yeah!
Omo na Star way, Omo na Star ways
Always, Always eh
Omo na Starways, Omo na Starways oh oh oh oh
Always, Always
Ah ah ah ah! I gat money in my bank
Ladies telling me what’s up yeah yeah
When they see me demma Freaky
Demma call me mister Dicky
’cause everything is large yeah yeah
Fifty grand or nothing for a show
Finna get a Bentley on a roll
I be chilling chilling chilling on a low
Money coming coming coming on a low
I send her thirty grand and my baby she be smiling yeah
My name is gonna stand, my legacy will keep on yeah
No stress, no struggles and its God with me I can’t fumble
They ladies gonna holla my name
Yungprince what’s popping
I told you before and I’m telling you now
Yungprince shey you know say I still get my crown eh
Olofofo free me make I roll
From J town to L.A yeah, from L.A to S.A yeah!
Omo na Star way, Omo na Star ways
Always, Always eh
Omo na Starways, Omo na Starways oh oh oh oh
Always, Always
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Bruteus Z - Reckless
demxntia - it kills me
Lyrics Yungprince Omoseefreshboy – Star Ways
Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases